- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
Ice Prince( Panshak Zamani )
-
Whiskey (feat. Sunny Nneji)
Rozay, Henessy, me i nor dey see my enemies Rozay, ai, Ice Prince Zamani Sammy Gyan, heyy Wanchan guy
Whiskey, whiskey, whiskey whiskey carry me go, ai ai ai ai Whiskey, whiskey, whiskey whiskey carry me go, ai ai ai ai Whiskey, whiskey, whiskey whiskey carry me go, ai ai ai ai Whiskey, whiskey, whiskey whiskey carry me go, ai ai ai ai
All sing
Story story, we gat to give God glory You gat to live life slowly Yolo no dey bring life back You hear me say Story story, we gat to give God glory You gat to live life slowly Yolo no dey bring life back You hear me say ah In 2004 Bolaji was the main guy My nigga nor dey ever comot with the same tie Fly nigga cool cat wey dey make friends If bolaji nor dey the club the party nor dey make sense In 2005 bolaji don dey finish school The graduation party bad omo pretty cool See the girl them ah dress like beyonce If bolaji na your paddy e mean say you belong, shey?
In 2008 bolaji don dey come lag E don dey roll among the niggas wey dey form swagE don dey chill among the niggas wey dey pop pass
Last thing wey i hear was he was buried in a pupper whiskey, whiskey, whiskey, whiskey carry me go, ai, ai, ai, ai whiskey whiskey whiskey whiskey carry me go ai, ai, ai, ai whiskey whiskey whiskey whiskey carry me go ai, ai, ai, ai whiskey whiskey whiskey whiskey carry me go ai, ai, ai, ai All sing story story we gats to give God glory we gats to live life slowly yolo no dey bring life back you hear me sing
story story we gats to give God glory
we gats to live life slowly yolo no dey bring life back
you hear me sing
I used to know a pretty lady called elizabeth She bin dey jand and me i never get my visa yet I bin dey see am like the apple of my eye (wah) Any nigga come around am we go battle till we die (yes) Find more lyrics at ※ Mojim.com
If na my lizzy omo na she wey dey come first And i'm attracted to the booty in a long dress Shey if na catwalk when she go the plaza Lizzy go dey waka like say na her papa get the complex E never tay when lizzy travel go america
And then i realize america was very far
All of a sudden lizzy dey nack all the townsmen Last thing wey i hear na lizzy burial announcement all sing Die story story we gats to give God glory we gats to live life slowly
yolo no dey bring life back
you hear me say story story we gats to give God glory we gats to live life slowly yolo no dey bring life back Rozay, Henessy, me i nor dey see my enemies Aya ma ma ma hey Ma ma ma ma hey Ma ma ma ma hey Ma ma ma, aya ya ya ya Nobody dey too get am Better think well and jolly This world na only one way Aya ya ya ya Many people dem don go Where dem dey we nor know many no hear this story Aya ya ya ya Aya ma ma ma hey Ma ma ma ma hey Ma ma ma ma hey Ma ma ma ma ma All sing story story we gats to give God glory(this is not a song its a boom my nigga) we gats to live life slowly yolo no dey bring life back you hear me say story story we gats to give God glory we gats to live life slowly yolo no dey bring life back This not a song its a boom my nigga My generation my generation Bling bling, we party We take the girl to the room and we tell her Baby undress yourself, YOLO
-
|